Olamide – Gaza LYRICS

0
605

 

Olamide Gaza Lyrics

Olamide Gaza Lyrics

Man Ah Straight From The Jungle
So Man Gats Steady Para O
Smoking Like Ah Fat Joint Weh Dem Mole Shaba O
And I No Send Nobody I’m From Zanga O
Come See Wahala O Dem Say We De Gaza O
Gaza (Gaza), We Dey Gaza O
Gaza (Gaza), We Go Gaza O
Me I No Send Nobody I Go Gaza O
Come See Wahala Oh Dem Say We De Gaza O

Anybody To Ba Be
Anabi Lo Ma Be
Eleje Ni Legend
Omo Iya Mi So Ti Get
Bad Boy Till The End
And We No Dey Follow Trend
Gbomo Merin Sori Bed
Notorious Till My Last Breath

Before The Money We Stack
Dem Tell Us Make Pack
Now They All Wanna Come Back
They Wanna Linkin Park

Big Propeller
Gbe Igbo Senu Bi Fela
Ta Lo Fe To’kula
E Gbo Ta Lo Ko Won Wa
Le Won

Man Ah Straight From The Jungle
So Man Gats Steady Para O
Smoking Like Ah Fat Joint Weh Dem Mole Shaba O
And I No Send Nobody I’m From Zanga O
Come See Wahala O Dem Say We De Gaza O
Gaza (Gaza), We Dey Gaza O
Gaza (Gaza), We Go Gaza O
Me I No Send Nobody I Go Gaza O
Come See Wahala Oh Dem Say We De Gaza O

Ara N Kan Gaza
No Go De Send Me Aza
Mi O N Se Mr Money
Emi Ko Mo Ko Nzanza

Oga Embargo
Mo N Kanra Bi El Chapo
Ti N Ba Nawo Mi O N Collabo
Boya K’on Lo Yawo Lapo

On Colos
And I Got Too Many Models, Kala
Cause I Got Too Many Foes, Allah
I Can Take Away Their Sorrows
Bless Their Souls
May Allah Rest Their Souls
Jah Know These N* Hoes
I Know Original Born Killers Weh Be Pro If You Mess With Bag You Mess With The Bros
Won Ma Fuck Baba Up

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here