LYRICS: Burna Boy – Spiritual

0
194
Wetin Man Go Do Lyrics By Burna Boy

Wetin Man Go Do Lyrics By Burna Boy

Spiritual Lyrics By Burna Boy

(Chorus)
I no dey find their trouble, I no dey find their trouble, I no dey find their trouble
I just dey face my hustle, see when you start dem go yinmu, dem no go start to dey love you
Ahn ahn ahn, spiritual, I dey spiritual, oh oh oh, spiritual, I dey spiritual

 

(Verse 1)
Omo I don tire, tire tire tire but dem know me nuh holding back
See I fit wire, wire wire wire all the money whe dey my bank
Just to show you that I’m for real, you know its hard to find me
I’ve been on the road and me no slow down cos I run with the pro dem

 

(Bridge)
Said all my people spiritual, ori won pe, to ba wole, je ki owo wa pe
Said all my people spiritual, ori won pe, to ba wole, je ki owo wa pe

 

(Chorus)
I no dey find their trouble, I no dey find their trouble, I no dey find their trouble
I just dey face my hustle, see when you start dem go yinmu, dem no go start to dey love you
Ahn ahn ahn, spiritual, I dey spiritual, oh oh oh, spiritual, I dey spiritual

 

(Verse 2)
Girla whine for me, me shine like a diamond ring
(?), cos they know say man na real stylist
Ahn, I’ve never seen a style like this, ah your girl wanna have my kids
Ah, she wan live a life like this cos she know say everything nice and set

 

(Bridge)
Said all my people spiritual, ori won pe, to ba wole, je ki owo wa pe
Said all my people spiritual, ori won pe, to ba wole, je ki owo wa pe

 

(Chorus)
I no dey find their trouble, I no dey find their trouble, I no dey find their trouble
I just dey face my hustle, see when you start dem go yinmu, dem no go start to dey love you
Ahn ahn ahn, spiritual, I dey spiritual, oh oh oh, spiritual, I dey spiritual

Eh eh, ah yeh yeh yeh eh, ah yeh yeh yeh eh, ah yeh yeh yeh eh, ah yeh yeh yeh eh

 

(Outro- Mama Burna)
And the message from Burna I believe would be that every black person should please remember that you were Africans before you became anything else

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here