Dagrin – If i die Lyrics

0
822

Dagrin.jpg

EHH!!EHH!!EHH!!
Yeah
hey yoo frenzy
(what!!) please turn my microphone on
everytime i be in the studio do this for me
Naija!!!

chorus
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die
If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end.
Ko ye won ko ye won.

Verse 1
Yo!
I go many shows
I Get many doughs
Get many ho.es, but them dey before
Them be dey think say hear say you no go reign
Cos they know my hustle and they know the pain
Now I am chilling,and when they come they see A moet
They be like then, Dagrin omo tele ti omo iwe

If eno be God, wey they dey try for me
If I die, my guy, make you no cry for me

chorus
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die
If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end.
Ko ye won ko ye won.

Verse 2
God na my creator,Fela na my mentor
Money no dey drive me, money na my conductor
I no be good boy but I get loyalty
I kno wan hear story when marketer,go pay me royalty
Anytime, when I roll out like Ludacris
People dey hala, dey wonder why like Jadakiss
My flow go take on for the ghetto like Ak One
Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon

chorus
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die
If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end.
Ko ye won ko ye won.

Verse 3
Ashewo dey everywhere
Even babe dey fear
Say ashewo collect all the boys for this year
I know say I be sinner, God, I dey sin
Everyday igbo,shayo, all night na dry gin
And I no start like this for church, I start with drum set
Then I wan open my ear, wey God go blow the trumpet
Cos I know heaven dey
God even dey
If you want chow cake,na then you go know say oven dey

chorus
If I die, if I die
Make you no cry for me
E jen simi, ejo kejen mi
If I die
If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end.
Ko ye won ko ye won.

R.I.P Dagrin

 

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here